Bandana cover art

Bandana

Fireboy DML, Asake

Playboy (Track 2)

Nigerian Music 2:58

April 4, 2026 at 7:02 PM

Fireboy DML - Bandana ft. Asake

Nigerian stars Fireboy DML and Asake join forces on Bandana, a powerful anthem that radiates resilience, ambition, and cultural pride.

Their delivery is dynamic and commanding, blending Fireboy’s soulful vocals with Asake’s energetic flows, creating a synergy that speaks to survival, success, and identity.

Infused with Afrobeats, layered touches of Street Pop, and the grit of Hip-Hop, the production is vibrant yet gritty, driven by percussion and catchy melodies.

Bandana stands as a defining collaboration, positioning both artists as leaders of the new wave of African music with a sound that resonates globally.

Fireboy DML - Bandana ft. Asake

Bandana Lyrics:

P-

[Fireboy DML:]
Lowkey
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem dem know me
Since '06
I've been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me

I no dey blow trees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this and know peace
I dey lowkey
But I'm never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly

[Asake:]
Na the love wey I see
Na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo)
Oh coming (L'Eko)
Mo gbe wan ni 'is coming' (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshe Mr. Money

[Fireboy DML:]
I'm never weak
I never cease
Till eternity
I'm on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (Awon da?)
Dem go craze
Dem go tire
Dem go say
Dem go say
Dem no know wetin dey sup

But lowkey
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem dem know me
Since '06
I've been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me (Gi gi gi- giddem)

[Asake:]
Na the love wey I see
Na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo)
Oh coming (L'Eko)
Mo gbe wan ni 'is coming' (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshe Mr. Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe wan ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshe Mr. Money