Wetin We Gain cover art

Wetin We Gain

Victor AD

Music 3:34

April 4, 2026 at 7:02 PM

Victor AD - Wetin We Gain

Nigerian singer Victor AD broke into the mainstream with Wetin We Gain, a heartfelt anthem that quickly became a street classic.

His delivery is raw and emotional, weaving powerful lyrics that question life’s struggles and the pursuit of success, resonating deeply with listeners who share the same hustle and aspirations.

Infused with Afrobeats, the grit of Street Pop, and the soulfulness of Afro‑fusion, the production is simple yet impactful, driven by steady percussion and a memorable hook.

Wetin We Gain stands as Victor AD’s breakout track, cementing his reputation as a voice of the streets and a storyteller for the everyday hustler, offering an anthem of hope, ambition, and perseverance.

Victor AD - Wetin We Gain

Wetin We Gain Lyrics:

{Intro}
Bros if you no love am
Wetin you gain?
It’s Victor AD nah nah nah eh
Pray for grace my G
I say pray for grace o

{Verse 1}
Oluwa magbegbe mi
I want all this money
I no wan take the same step wey I take last year wey no work for me oh
Lord as I dey grind, I dey hustle
Bless me with this money
Lord na your hand I dey
I say make you run am for me oh

{Chorus}
If we no make money
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
If we no buy the benz
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
My brother Wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no get control
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no make money
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)

{Verse 2}
Lord you know wetin me and you don talk
Make e manifest oh baba
The street na by grace, no be who hustle pass dey carry first oh
Na your grace I take dey live
I no fit play attack and defence oh, at the same time
And I thank you Lord say even when I dey cast
You still give me the talent
The gift make I pass o

(Phone rings) Phone dey ring
Na family dey call oh
If no be billing, na something dey sup oh
Anyhow e be, omo money is involve oh
Oluwa bless me ’cause I no fit dull oh
So much pressure on a male figure
I say in dollar, I still want that 10 figure
I need the kind money wey go make Dangote say
“Who be this black skin man wey dey worry am?”

{Chorus}
If we no make money
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
If we no buy the benz
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no get control
Wetin we gain? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
If we no make money
Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
My brother wetin we gain (Wetin we gain?)

{Verse 3}
This year I want to buy motor
This year I want to buy house
This year I dey pray make oluwa no pass me by
Cos I prace for grace my G
It’s not written that you will find or you seek
But you never find that which you do not seek
Omo this is the tip of the life
It’s not for the shallow man that we still dey grind eh

(Phone rings) Phone dey ring
Na family dey call oh
If no be billing, na something dey sup oh
Anyhow e be, omo money is involve oh
Oluwa bless me ’cause I no fit dull oh
So much pressure on a male figure
I say in dollar, I still want that 10 figure
I need the kind money wey go make Dangote say
“Who be this black skin man wey dey worry am?”

Oluwa magbegbe mi
I want all this money
I no wan take the same step wey I take last year wey no work for me oh (Wey no work for me)