Fireboy DML - Afro Highlife
Nigerian sensation Fireboy DML delivers a soulful anthem with Afro Highlife, a track that radiates warmth, rhythm, and cultural pride.
His delivery is smooth yet commanding, weaving heartfelt lyrics with his signature artistry that resonates across audiences.
Infused with Highlife, the pulse of Afrobeats, and touches of Soul, the production is rich and melodic, carried by layered percussion and vibrant instrumentation.
Afro Highlife is more than a song — it’s a celebration of heritage and artistry, showcasing Fireboy’s ability to blend tradition with modern sound.
Fireboy DML - Afro Highlife
Afro Highlife Lyrics:
Fireboy here so
Yah yah
They no know say we dey around
'Cause we dey show up unannounced
But when they listen to the sound oh ah
They go start to come around
Ti n ba ti pe e, ko ma dahun
(Ti n ba ti pe e, ko ma)
Ti n ba f'owo gbe, sho ma bounce?
(Ti n ba f'owo gbe, sho ma)
I know you love the way I sound oh ah
Oya turn around
I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so
Won ni pe kileleyi?
Afro highlife oh, afro
Ki la tun gbe de?
Afro highlife oh, afro
Won ni pe wetin we bring come oh
Afro highlife oh, afro
Wetin my people wan hear?
Afro highlife oh, afro
Zaki oya give them oh
Arabaribiraba
See everybody wants to faaji
Na why dem dey call me alhaji
I know you just dey realize
The music makes me feel alive
Give them the bass
(They must to dance)
And if you give them the guitar
(And dem go dance)
Abegi play the trumpet oh
(They must to dance)
Make dem know who we are
(And dem go dance)
I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so
Won ni pe kileleyi oh?
Afro highlife oh, afro
Ki la tun gbe de?
Afro highlife oh, afro
Won ni pe wetin we bring come oh
Afro highlife oh, afro
Wetin my people wan hear?
Afro highlife oh, afro
Oya give them oh
They must to dance
And dem go dance
They must to dance
And dem go dance dance
Afro highlife oh afro
Afro highlife oh afro
You May Also Like
-
Playboy
Fireboy DML 2022