Confidence cover art

Confidence

Crayon

Cray Cray EP (Track 5)

Nigerian Music 3:00

April 4, 2026 at 4:30 PM

Crayon - Confidence

Nigerian star Crayon delivers a smooth and heartfelt performance with his track Confidence.

His delivery is melodic and assured, weaving tender lyrics with youthful charm that resonates deeply with listeners.

Infused with the warmth of Afrobeats, the shimmer of R&B, and the bounce of Pop, the production is mellow yet vibrant, locking into a rhythm that feels both romantic and uplifting.

Confidence is more than just a love song — it’s a showcase of Crayon’s ability to blend emotion with groove, cementing his place as one of Afropop’s most promising voices.

Crayon - Confidence

Confidence Lyrics:

Wawawa eh eh
Blowtime wawawa
Emi ni gomina
Emi ni senator
Emi ni commodo
I get everything wey u need
There is no murmur here oh
Fine fine kele for corridor
This life is a metaphor
Na my jam dem dey mental for
(Onono)

Shalewa oh pe awon ore wa
Jalo jaiye ori wa lo
Anywhere wey I dey na turn up
Moni ko pe awon ore wa
Jalo jaiye ori wa lo (Yeh yeh)
Anywhere wey I dey na fire
(Yeh yeh)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Over confidence Mr confidence
O yeh o
(Ehn ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Over confidence Mr confidence
O yeh o

Confidence you know say
I be Mr confidence
Anytime I show I dey come correct
You know say I like to dey tap current
When we connect Mr confidence
You know say I like to dey compliment
Anytime me show me dey come correct
Mr confidence get too much finesse
Mtcheeww what else
Awon doubting Thomas oh (Owe)
They can't get enough oh (Owe)
Nabania wey go show case oh
Re you down (Dami lo hun)
Awon doubting Thomas oh (Owe)
They can't get enough oh (Owe)
Nabania wey go show case oh

Shalewa oh pe awon ore wa
Jalo jaiye ori wa lo
Anywhere wey I dey na turn up
Moni ko pe awon ore wa
Jalo jaiye ori wa lo (Yeh yeh)
Anywhere wey I dey na fire
(Yeh yeh)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Over confidence Mr confidence
O yeh o
(Ehn ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Over confidence Mr confidence
O yeh o
(Ehn ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Over confidence Mr confidence
O yeh o
(Ehn ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)
Confidence ojesun (Ehn)